Efewarriboy – Indulge You Lyrics

Efewarriboy The Info EP Lyrics

Efewarriboy – The Info EP Lyrics

Indulge You Lyrics by Efewarriboy

Mr minah
Yeah
Hello how far how you Dey ?
E don tey wey I Dey see you
For this place
I for don talk to you tey tey
But every time I approach you
You Dey always squeeze your face
But I say today all die na die

If you be soldier sef
I no mind to risk my life
See,l no come here to waste your time
E easy for me to just ask you
To be my wife
But I no want make you Dey see me
Like some other guys

I no plan anything come here
No pick up lines
But as I stand here
Just Dey look your eyes
I don ponder many things
I don realize
How about hey baby can we be friends
How about me and you
Chilling weekends

I no go dull you
I go help you loose your hair
I go make sure say
You become my friends friends
Hello babe tell me what’s your name
Can i get to know ya can i get your number yeah
Hello babe tell me what’s your name
Can i get your number then i might call ya
Let me indulge you, indulge you
Let me indulge you, hold on yeah yeah
Let me indulge you, indulge you
Won’t you let me indulge, indulge you yeah yeah..

How far I don Dey call you since morning
But your number no Dey go
E no funny
You Dey see the weather very sunny
Na me tell God to send you

This morning
And I can’t stop thinking about you
I Had a dream last night
It was all about you
I told my homies about you
Couldn’t keep it to myself
I had to
Never felt this way before
It feels good then it must be love
See as I Dey rap like I live abroad
I no want make you come Dey see me
Like a local boy

I Dey try I no fit lie for you
I fit take you anywhere
If you Dey like to groove
Abeg reply this message
When it get to you
One stupid idiot don Dey call me too
Hello babe tell me what’s your name
Can i get to know ya can i get your number yeah

Hello babe tell me what’s your name
Can i get your number then i might call ya
Let me indulge you, indulge you
Let me indulge you, hold on yeah yeah
Let me indulge you, indulge you
Won’t you let me indulge, indulge you yeah yeah..
Mr minah

Written by; Efewarriboy
Album/EP; The Info

Efewarriboy Indulge You Lyrics

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: