Falz – Chop the Life Lyrics

Falz Chop the Life Lyrics

Hmnnn
Yekpa!
Aha
Ok now

We are about to enter into a spiritual dimension
If you are ready let me hear you say
Yeah yeah

(Ok I want you to clap like this)

You do me wrong I tell you God bless
My mama say make I put love first
Pastor say make I avoid sex
Say devil dey use am fall men
Who don kpai no fit come back tell us say
Omo na all these thing wey I see when I shut eye
E be one shot, e be one life
Don’t know what’s wrong
Don’t know what’s right
Once e don burst, once dem off light
You go know, you no fit get back the lost time

I go dey chop the life
It’s on tonight
Pour some wine
What’s the plan

Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life )
Pour some wine (Chop the life )
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life (Chop the life )
Pour some wine (Chop the life )
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life
(Chop the life )
(Chop the life )

Oya! Pelu Laide, pelu Tola
Pelu, Pelu Salewa, pelu Bola
Pelu, Pelu mini skirt ninu summer
I dey come, na mechanical, I go work am

Ah, Dem go dey work
Dem go dey rush
Why you dey talk like say you geti choice
No be because you read primary 4

Wey you go see to chop
You better work, e rough o

Oo which kind life wey we come bayi
Big plans, big strife
Live life just to give life
When e ripe and e reach time
You go sleep tight

I go dey chop the life
It’s on tonight
Pour some wine
What’s the plan

Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life
It’s on tonight
Pour some wine (Chop the life )
Boys go vibe (Chop the life)
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life
(Chop the life )
(Chop the life )
I go dey chop the life
(Chop the life )
(Chop the life )
(Chop the life )
(Chop the life )

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Falz
  • Album: Before the Feast
  • Released: 2024