Fireboy DML – Bandana Lyrics

Fireboy DML Bandana Lyrics (feat. Asake), Bandana Lyrics Fireboy DML ft Asake

P.Priime

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly

Na the love wey I see
Na I’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (Jo jo jo)
See me coming (Oh coming)
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign (Wey go foreign)
Wey go foreign (Wey go foreign)
Oshey Mr. Money

I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (Awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

Na the love wey I see
Na I’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (Jo jo jo)
See me coming (Oh coming)
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign (Wey go foreign)
Wey go foreign (Wey go foreign)
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming (Jo jo jo)
See me coming (Oh coming)
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign (Wey go foreign)
Wey go foreign (Wey go foreign)
Oshey Mr. Money

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Fireboy DML, Asake
  • Album: Playboy
  • Released: 2022