Jumabee – Person Lyrics

Jumabee Person Lyrics (feat. Portable)

Go tell your neighbor to badele
Portable baby pelu Jumabee o
Omo araromi again o
They call me portable baby o
Uyeeeee
They call me Jumabee

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing wey person never talk for my back
all my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person na person dey help person
Na person dey help person
God send person to person my person o

Ooooo ooooo
They call me Jumabee
God give me person wey go be a blessing
No be say na person wey go teach me lesson
Life issa blessing I don\’t want no stressing
See the money plenty that\’s why am counting
I don hear, I don feel, I don see but i still win million people
Million people
Awon loma ki e awon Loma baeje
Awon Loma na e awon Loma ta e Jeun
Issa blessing and interesting to get person wey no go poison you for dinning my person o
For inside life i don learn lesson
Inside film like mr latin
Just one person

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing wey person never talk for my back
all my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person
na person dey help person
God send person to person my person o

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing wey person never talk for my back
all my back they pain me person o

My person Person MBIG na my person for life

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Badmus Habeeb Okikiola, Olorunnipa Juwon
  • Album: Person
  • Released: 2023