Kelvyn Boy – Mata Lyrics

Kelvyn Boy Mata Lyrics

Kelvyn Boy – Mata Lyrics

Kelvyn Boy Mata Lyrics

Another Another. Anada, Anada. Anada, Anada
Lia lia. Anada

Girl ebi your love wey dey make I get energy, energy ai
Wↄ si ↄwↄ boy so she never go dey tele me tele me
Mata twin w’nim ama adiasa
She say she geti boyfriend me num sem nynaa asa
Oh ma baby Mata come give me your lover
She say she geti boyfriend she no wan hear ma matter

Aah aaah
Oh ma baby no time ooh
Oh ma baby no time ooh
Uuuhhuu
Me I tell you no lie ooh

Yeah yeah
She say she get en big boy, big boy
Wey them fi to comot with Benz and rolls Royce, Rolls Royce
She said me? Me I no go fall for you, fall for you
But I no go leave girl ego tayaa you
Every day I go hala you
Aah haha
Aah aaah

Oh ma baby no time ooh
Oh ma baby no time ooh
Uuuhhuu
Me I tell you no lie ooh
Me I tell you no lie ooh
Uuuhhuu
Oh ma baby no time ooh
Oh ma baby no time ooh
Uuuhhuu
Me I tell you no lie ooh
Me I tell you no lie ooh

Mata twin w’nim ama adiasa
She say she geti boyfriend me num sem nynaa asa
Oh ma baby Mata come give me your lover
She say she geti boyfriend she no wan hear ma matter
Girl ebi your love wey dey make I get energy, energy ai
Wↄ si ↄwↄ boy so she never go dey tele me tele me

Written by; Kelvyn Boy 
Produced by; Samsney
Released date; 18 September, 2020

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: