Krizbeatz – Ogede Lyrics

Krizbeatz African Time Lyrics

Krizbeatz – African Time Album Lyrics

Krizbeatz Ogede Lyrics

Ogede

World wave Krizbeatz Baba o
You don see where two women Dey fight ?
OGEDE
Hmm Na wetin cos the fight ? 0GEDE
Premium type Ogede, Ogede, Ogede Ogede Ogede
Funmi lo’roro jekalo din Ogede
Jeka’lo sere kalo tospin Ogede
Tan ba pe meta gan mole bawo pin Ogede Ogede
Ogede Ogede Ogede
See am talking fresh from farm Ogede
Am talking Real confirm Ogede
The type that make you switch your plan Ogede
Ogede Ogede Ogede Ogede

[Verse 1]
You go need farmer wey Dey plant Ogede
What is the reason for this drama you they act
Ogede
Wetin scatter the friendship before e start Ogede
Ogede Ogede Ogede Ogede
Se lwo oni sa tun ba gbe Dey Ogede
Kilo Je ko wa Tola lole Ogede
Se wa je dodo ikire or kpakere Ogede Ogede
Ogede Ogede Ogede
Mallet
I stick em up with my thing brozay
See enough love for my kingdom ye
You never starve I can feed your whole race
So girl showcase, so please showcase

[Verse 2 ]
Okay girl showcase make I relocate Ogede
You back soft like my pillowcase Ogede
Dance make I feel okay Ogede
Cos my ting pon and stand I don’t need no case
Ogede
You wavy like a sea or lake Ogede
You for use banana for a real yo cake Ogede
Here’s a mill get chips so thick Ogede
So my girly don’t worry baby kilode Ogede
Come take your kelewele
Suck with your dededede
I know your freaky make I tie you like you gelelele
Me I go kill it kill it
You wanna peal it peal it
Say you be vegan make you come chop on this
girl this Ogede

[Hook]
You don see where two women Dey fight ?
OGEDE
Hmm Na wetin cos the fight? OGEDE
Premium type Ogede, Ogede, Ogede Ogede Ogede
Funmi lo’roro jekalo din Ogede
Jeka’lo sere kalo tospin Ogede
Tan ba pe meta gan mole bawo pin Ogede Ogede
Ogede Ogede Ogede

[Verse 3]
Like it when you give it in the motto Ogede
No paparazzi baby no taking photos Ogede
Hmm plantain for my body ? Ogede
Hmm well l can feel it in my tummy
Yeye ni homa, ni mseto…
Story sipigi ma ghetto..
Ndombolo ya solo loketo.
Minato, mnyato..
Taa ya nini, pita kwenye vumbi kwenye lami..
Sukari ndani,nipe vya kushiba kwenye sahan..
So put your hands up if you like OGEDE
Wether Na ripe or unripe Ogede
Abi na Banana you like Ogede Ogede Ogede
Ogede ogede

[Outro]
How do you like it
ls it fried or cooked
Or you like raw oh men

Written by; Krizbeatz, Falz and Fuse ODG
Produced by; Krizbeatz
Released date; 4 August, 2020
Album/EP; African Time EP

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: