Olamide Uptown Disco Lyrics (feat. Asake & Fireboy DML)
I say freeze
Who call Police?
Lowkey they know I be like Chuck Norris
Pure heavyweight, I get block everyday
F**k what you think, they can talk anything
Uhn uhn
Baby mi
Where you dey for the summer oh
OBO
I dey find my own Chioma oh
Sunmomi
There’s no need to dey kanra oh
Buy you designer
Timmy turner oh
Baby ma j’ubadi f’emi
Timba tin korin o le pademi nsale
No be today we done de ball
Robin van persie, nicolas gonzalez
Big energy
Bigger money
Sweet harmony
Sweet melody
When the gbedu touch your body, no remedy
That’s why they call me
(Fi fi fire)
Fire dem with uptown disco
Eyin makan awon nibo
Dem go start to dance like Sisqó
D gbedu sweet like kopiko
Dem know we de ball ocho cinco
Pro level or na monkey post
Since we de ball we no shito
Is going is gone na finito
Mio le epo loju like mallam
Load dem goal like Halland
I go check before dem balance
Woni mon kan mon para..
My current de flow like dollar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de me I gallant
Woni mon kan mon para
Beat the odds like small pikin
(Wipe am)
I de grind like I just begin
(Hala)
Anytime me I burst 16
Oba ga to pe reh like I’m from Benin
(Maza)
Haters dema gone beneath
Dem de try show me but I don’t believe
Your ot must to complete
The jungle I de come from na concrete
Gbedu ti travel kinto gba visa
Ori mi yo eruku bi eni tofa shisha
Fashe everyday ** monfa kisa
Painting pictures for you bi ti monalisa
The blessings are heavenly
No stressing it effortless flow heavily
Now u know who u effing with
Ah the swag is loud n deafening
Fire dem with uptown disco
Eyin makan awon nibo
Dem go start to dance like Sisqó
D gbedu sweet like kopiko
Dem know we de ball ocho cinco
Pro level or na monkey post
Since we de ball we no shito
Is going is gone na finito
Mio le epo loju like mallam
Load dem goal like Halland
I go check before dem balance
Woni mon kan mon para..
My current de flow like dollar
Agba baller Asisat Oshoala
Lamba de me I gallant
Woni mon kan mon para
Na me dey give them joy
I dey make them dance all year
Toba de bus stop e bo le
Designer la toke de le
Loke loke koma ni wale
Vigi vaga vun
Man just flowing like I gbe ballon
Zigi zaga zoo
Ask your naighbor nothing I can’t do
Ye moti staga omo moti jogor
Kibo roki kama kibo
Everlasting we go live long
Shabba ranking tell me which one
Shey na this one abi na that one
Omo tosha mo ma balo
Emi ole salo omo oya kalo
Shomo po ola oluwa lemi fin yo
Ma nu gere ma nu gere
Wa baby wa jogede
You dey paper for eyes like aboniki
I be your guy your aboki
Gbemi jeje malo shagidi
Owo birkin owo bintin
I be like richard milli
Anything wey u want I dey for you