Raybekah – EX BOYFRIEND Lyrics

Raybekah EX BOYFRIEND Lyrics

I’ll be a fool to go back to my Ex boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex boyfriend
Finna the area

Wetin I no do for you
As you loose me, na you loose
And if I ever go choose, this life or the next, it’s not you
But now as e be o, you don do me bad, you don leave me go
E bad as e be o, I be spec and I know and you sef you know too
Cause

You don break my heart
tell me say you no go leave me go
You don thief my mind (my mind)
tell me say you no go leave me go
Early in the morning when I wake up, baby with you I’m horny
And anytime I no see you, I’ll be running

I’ll be a fool to go back to my Ex boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex boyfriend
See I be good girl bad girl
Anytime wey u need me, I’ll be, right here beside you

I’ll be a fool to go back to my Ex girlfriend (extra voice)
See I be good girl bad girl
Anytime wey u need me, I’ll be, right here beside you

So baby would you call my phone
Baby would you call my phone
Baby would you call my phone
Baby would you call my phone
I’ll be a fool to go back to my Ex boyfriend
I’ll be a fool to go back to my Ex girlfriend (extra voice)

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Raybekah
  • Album: EX BOYFRIEND
  • Released: 2022