Seun Kuti Emi Aluta Lyrics (feat. Sampa the Great), Seun Kuti ft Egypt 80 Emi Aluta Lyrics
Egbè! Egbè! I say Egbè! Egbè!
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Egbè! Egbè! I say Egbè! Egbè!
Egbè! Egbè! Egbè! Yeh!
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
If we sick for house G.O. go say na we mother
Wein wein
If we die for road Imam go say na we father
Wein wein
If we no money G.O. go say na we brother
Wein wein
If we no work G.O. go say na we sister
Wein wein
Blame we friends, blame we cousins, blame we neighbours
Wein wein
Blame the cat, blame the dog, blame the birds
Wein wein
G.O. no see
The politicians wey dey rob all the money
Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Ah-ha, yeh!
Imam no see the politician wey dey rob all the money
Egbè! Egbè! Egbè!
Wein wein
Egbè! Egbè!
Ah! Dem dey see future
Wein wein
See vision
Wein wein
Dem no see governor
Wein wein
Or senator
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem church
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem mosque
Wein wein
Say dey see winch o
Wein wein
See ghost o
Wein wein
Dem no see president
Wein wein
Or ministers
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem church
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem mosque
Wein wein
Say dey see catch winch o
Wein wein
Catch demon
Wein wein
No catch councilor
Wein wein
Or legislator
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem church
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem mosque
Wein wein
Say dey cast every
Wein wein
Bind every
Wein wein
No cast IG
Wein wein
Or Oga ZOMBIE
Wein wein
Wey dey dem front
Wein wein
Inside dem church
Wein wein
Wey dey dem, ah!
Shebi, are we done?
I’ll keep it going till this song is done
Y’all say
Nothing is over the beat and the horn
Shebi, are we done?
I’ll keep it going till this song is done
Y’all say
Nothing is over the beat and the horn
I’m dealing with violence
I’m dealing with pawns
I’m dealing with hate
Insufficient guidance
Our leaders are pawns
They leading our fate
The seat of the armour
Securing my future
Hustle, I wake
I wake, I hustle
I shake, I bustle
I’m one of the greats
Dey too desperate oh
Let me refresh you though
When I was righteous you step on my hand
There is no kindness, I’m taking a stand
I’m standing on business
This is the instance
See they go run
Walewa
Here comes the beat and the horn
All of them dey
Collect steady
Imam dey gbadun
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Bishop dey gbadun
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Bishop dey gbadun
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Alfa dey yoofa
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Imam dey gbadun
Collect steady
No fit talk
Collect steady
Alfa dey yoofa
Collect steady
No fit talk
Collect steady
MLK na pastor, ah-ha, e fight for him people
With dem thousand thousand church everywhere
No man for the people
Malcolm X na Imam o
And e fight for him people
With them thousand thousand mosque everywhere
No man for the people
Emi Aluta
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Emi Aluta
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Emi Aluta
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Emi Aluta
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Emi A–
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Emi Guevara
Wole wa
Emi Sankara
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa
Emi Lumumba
Irunmole to n ja won l’aya
Wole wa