Seyi Shay – Big Girl Lyrics

Seyi Shay Big Girl Lyrics

Melanin popping bilioto (Oh no)
Before you talk make you observe
Don’t let me display (Oh oh no no no no)

See money wey full for the bullion van (Oh no)
I say before you talk jo wo rora ma look face (Oh no no no no)
Cause man dem a know say

Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl oh
Cause I depend on me
Big girl, I be big girl (Big girl uh)
Big girl, I be big girl (Big girl oh)
Big girl, I be big girl oh
And I depend on me

Ehhhhhh (Big girl)
See anywhere where I dey
Ehhhhhh (Big girl oh)
Bere lowo Ade
Ehhhhhh (Big girl)
See anywhere where I dey dey dey
Ehhhhhh (Big girl oh)
See anywhere where I dey

I no dey bother nobody now
Bere lowo Ade
Their money can’t do me nothing now oh
International somebody, dem want to follow me gum body oh
Moti de America ah
Too hot dem no fit handle that

Ohhh melanin popping billioto (Oh no)
Before you talk make you observe
Don’t let me display (Oh oh no no no no)
See money wey full for the bullion van (Oh no)
I say before you talk jo wo rora ma look face oh (Oh no no no)
Cause man dem ma know say (man dem ma know say)

Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl oh
Cause I depend on me
Big girl, I be big girl (Big girl uh)
Big girl, I be big girl (Big girl oh)
Big girl, I be big girl oh
And I depend on me

Ehhhhhh (Big girl)
See anywhere where I dey
Ehhhhhh (Big girl)
Bere lowo Ade
Ehhhhhh (Big girl)
See anywhere where I dey dey dey dey
Ehhhhhh (Big girl)
I depend on me

Big girl
Big big big girl ah
See I be big girls
All the big girls eh
Kel P, you like this big girl chee
Big girl oh
I depend on me

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: