Simi – Story Story Lyrics

Simi Story Story Lyrics

Born in Ojuelegba o
Just like Wiz
But on another street
Ajebo in the ghetto
I only learnt how to hustle
Right after university
Up all night making demos
I say mama I don’t wanna do no 9 to 5
When I sing song
Me dey feel alright
And everyday I be recording covers
Make Drake hear am
Asa hear am
I go to bed at 4
Wake up at 6
I’m begging my producer friends for beat
Yeah I paid my dues
Yeah I paid my dues
Me no accept defeat

This is my story oh
And I’m giving God the glory oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my God and SimiArmy
So I go dey okay

Back in the days when I sang them gospel songs
Oh boy, it was tough oh
10k honorarium
(Damn)
Some say me no sing style
Wey go fit blow
Thank God for God oh
Now I’m singing to millions

I say, Daddy I don’t wanna do no 9 to 5
When I hold mic
Me dey feel alright
Anytime you hear me sing song wey you like
You know say me don write am
Five or six times
I done some many, so many shows for free
Dem pay with exposure
I say c’est la vie
Yeah I paid my dues
Yeah I paid my dues
No disrespecting me

This is my story oh
And I’m giving God the glory oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my God and SimiArmy
So I go dey okay

I go dey okayyyy oooo
Okayyyy
I go dey okayyyy ooo
Nothing fit to quench my fire
Fire fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my goddam Simiarmy
So I go dey okay

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Simi Kosoko
  • Album: Tbh (To Be Honest)
  • Released: 2022