Wande Coal – Come My Way Lyrics

Wande Coal Come My Way Lyrics, Come My Way Lyrics by Wande Coal

I know
Dem no want make the money to come my way If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

When when
No Shingbain
When the money no Dey
Omo no shingbain
When when
No shingbain
Mo sise mi o sun
No shingbain
When when
No shingbain
When the money no dey
No shingbain (find my way)
When when
No shingbain
I Dey double hustle

I know
Dem no want make the money to come my way If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

Iya Godogbo
Oh Kodogbo
Mushin ajina
Mushin mo ti jina
Iya godogbo
Mo ti d’olowo
Mo ti d’olowo
Mo ti d’olowo
Na him lift me up
E no give me up
Na him send dis money my way
E no give me up
I go find my way
Any day I go find my way
Na God bless me my way
Na him send dis money my way
(Iskaba)

Fashionista
Man a pull up iniesta Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta
When I pull up a fiesta
There’s a melody
In our heart
In our heart
There’s a melody
There’s a melody
Melody in our heart Melody in my heart Melody in my heart
Melody in our heart Melody in my heart Melody in my heart

I know
Dem no want make the money to come my way If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

    Lyrics Knowledge:

  • Written by:
  • Album:
  • Released: