M3LON – Coke Body Lyrics

M3LON Coke Body Lyrics

Haaa
Yeah

Abena she ah bad, she ah tonic and gin
When she ah come around, She no let me to sleep
When we are gbana, We no see food to eat
So we gat to fon, We gats go to the street
Anything wey happen we gats keep it discreet
But you about to know nobody hit it like me
You cannot be a baddie with no bad habit
But me I no want drama, African Magic

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my Aparté o
If you no bad you no fit come my

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my party o
If you no bad you no fit come my

I’ve been calling Molly
Cause na she gan dey make me happy
Another 15 girls want to pull up on me
Mehn at this point I’m so careless
Cause I’m young and reckless
Won gbeshe ran mi
Nobody go fit make me feel melancholy
If you got weak game watch me closely
Mehn at this point I’m so fearless
Cause I’m young and reckless (haaa)

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my Aparté o
If you no bad you no fit come my

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my party o
If you no bad you no fit come my

I got some pretty soft girls, they from Texas
Like Suya me I taste this
Omo them get money but I go like pay their taxes
Plus you know I’m a king already
E no geti nothing me never seen already
Real booty, fake breast
Crack head, Sick girls
Saint on the weekdays, baddies on the weekends
And the girls that visit you on the first day…
And they go ahead to sit on the bed’s extreme end
(Laugh)

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my Aparté o
If you no bad you no fit come my

Me only want Coke body o
O pari o
Your friend na Beyoncé?
Na you sabi o

If you no bad you no fit come my party o
If you no bad you no fit come my

(Hello)

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: M3LON
  • Album: Ex & Os
  • Released: 2023