M3LON – Space Lyrics

M3LON Space Lyrics

Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile

Ye!
Ojo mi Lara o
Cause of the things you gather o
You con dey wan dey gara o
Kilo fa igara o
Emi ti moti sa l’aro
You wan dey make me start to para o
Ogun kill your father o

Oh oh
Cause I Dey para pass para meter, I Dey Piro
Joy wey remain for my body na Zero
I need to heal o o o
So give me some space

Space!
Pass me my kush we get lit with some Ace of Spade
I need some space
Omo I need to ease my stress

Stress!
No Ctrl, Just Delete, make you Shift
Oh just Esc
I need some Space
Omo I need some Space yeah

Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah
Fimile baby Fimile o
Fimile baby Fimile

Omo I need some space yeah
Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah

Fimile baby Fimile
Oh no
Fimile baby Fimile
I need some space yeah

Why una wan dey make me Sankelemo
Abegi watch me like cinema
E no get the drama wey you afi show me
I’ve seen it all
All your fronting fake like silicone
(Haaaaa)
For this Economy
Why you Dey do like say you gbodomi
E kilo fun won, mo ma soro si won
I need to heal o o o
So give me some space yeah

Space!
Pass me my kush we get lit with some Ace of Spade
I need some space
Omo I need to ease my stress

Stress!
No Ctrl, Just Delete, make you Shift
Oh just Esc
I need some Space
Omo I need some Space yeah

Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah
Fimile baby Fimile o
Fimile baby Fimile

Omo I need some space yeah
Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah

Fimile baby Fimile
Oh no
Fimile baby Fimile
I need some space yeah

Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah
Fimile baby Fimile o
Fimile baby Fimile

Omo I need some space yeah
Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
I need some space yeah

Fimile baby Fimile
Fimile baby Fimile
Omo I need some space yeah

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: M3LON
  • Album: Ex & Os
  • Released: 2023