Reminisce – Why? Lyrics

Reminisce Why Lyrics, Oxlade Why Lyrics

Ọja ọja ọja daddy
Ọja daddy, Alaga Ibilẹ
Oxlade

If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away)
And if I first carry you ka lọ j’aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia)
Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away)
Ṣe you no go run away o (Away o)

Cuz ọmọge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why

I’ll give you so much loving, wa sọ pe o ti to
Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo
Colour love sun mo red bi zobo, no be pito
My head correct, I sabi I no dey repeat o

Ṣe you no go run go Malay, don’t run away
Ifẹ ti mo ni si ẹ ko ṣe farawe
Many many blessings wey go soon come my way
We can take some time off then we go far away

Ma nawo le ẹ lori , I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kungfu
Mo ma caress and rub ẹ enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo

If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away)
And if I first carry you ka lọ j’aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia)
Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away)
Ṣe you no go run away o (Away o)

Cuz ọmọge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why

Hẹhẹ, gbọ na
O jẹ tẹle Road Safety ko le mọna
Cuz to talk the truth, you bad for real ọmọ
Ọrọ di Tupac me and my girlfriend lọmọ

I would love to love to love you
But we no go comot ijọba n ṣe curfew
O ya facetime me tell me what you up to
Ki n wa farabalẹ gbọ ẹ, mo n sip from bottle

Ma nawo le ẹ lori , I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kungfu
Mo ma caress and rub ẹ enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo

If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away)
And if I first carry you ka lọ j’aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia)
Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away)
Ṣe you no go run away o (Away o)

Cuz ọmọge me I don try (I don try try try)

Ki lo fẹ ṣẹlẹ, Ki lo fẹ happen?
Ki lo fẹ ṣẹlẹ?

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Reminisce, Oxlade
  • Album: Why?
  • Released: 2023